Music
Music: Simi Ft. Adekunle Gold – Balance

Listen to Simi’s Balance featuring Adekunle Gold and its lyrics…
Simi collaborates with Adekunle Gold on this amazing song titled Balance.
Listen to and enjoy this well-curated soundtrack titled Balance, written and arranged by Simi, and featuring vocals by Nigerian Afro-pop singer Adekunle Gold. Tbh, the song is taken from Simi’s album (To Be Honest).
Simi and Adekunle Gold, the two music maestros, did fantastically well on this song, exhibiting their great talents to the audience out there since their fans are always ready to embrace anything this duo is willing to give them.
The masterminds behind the creation of this catalogue were Ozedikus and Ovo Novo. Simi’s Tbh (To Be Honest) album contains mind-blowing lyrics and rhythms that one would love to hear over and over.
Listen and enjoy Simi Ft. Adekunle Gold – Balance below:
Simi Ft. Adekunle Gold – Balance lyrics
Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love me no want oh
Yeah yeah
No matter what you do, no do pass yourself oh oh oh
Award no dey for sufferhead oh
No be everything be black and white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Story of my life, won tun de o
Anything I do, dem go dey pose
Minding my business jejely jeje oh eh
Oro mi lo n so, won ni mo ti change
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Fuck your standard
I don’t live for you no way
As you can see
Life is good I don taste money
God is good, na my testimony
Everything turn around on a 360 ohhhh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Everybody get their own for their own body
Eh eh eh
Good man suffer but bad man get plenty money
(Plenty money)
Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
Grace pass ability
So if you see chance
Better just balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam