Barely 24 hours after Tonto Dikeh unveiled the face of her Mr X whose identity she had been keeping under wraps for months….new details about him emerged!
Tonto’s boyfriend who she calls ‘Mr X’ goes by the name Olakunle Oladunni aka Churchill.
One instagram user, ‘Tontoobitchhh’ is however claiming that Churchill is a married man.
Read her story below:
“Tori
tori… Hmmm this small pikin just find my trouble This sunday
evening.. I don dey look you since but as I see say your mouth too
sharp, na to dey curse other people you know. Today your own don come!!
How about we talk about your Ugly looking retarded Boo? Keep calm let me
educate your stupid ASS!!! I got too many details to let out but hey,
na one after the other.. No rush. CHURCHILL as the whole Ghana to Lagos
girls know him is a great womanizer! You fool no get sense to follow
better person, you dey dere dey do MRX.. we know say he marry one girl
wey her name start with B, TONTO!!! TONTO!! TONTO how many times I call
you?? Wetin be your problem??? You go dey accuse TOYIN say she steal
your Man but you na Greatest HUSBAND SNATCHER!! Leave the poor Girl’s
husband Alone! You No dey tire?? Have u ever sat down to think of how
shameless your life is? You got pregnant and wasn’t even upto 4months u
lost it!! Your ritualist Boo don chop am!! I sorry for you You such a
JOKER Bitch!! You curse people out like you own their lives.. Remind me
of what you do for a living again? Movie you no dey act Churchill is not
the type of man you can flaunt!!! That nigga is only using your Fame to
Fuck other girls.. Okay let’s be real, if e sure for u, post him
picture make my elders see am.. If your yansh no go open to the whole
world.. See ehen.. If e sure for u, try guess who I be you go grow grey
hair.. Make I even give u hint sef, I see u for Lagos yesterday and I
come ghana con fuck Churchill aka (MRX ) dis morning”.
Meanwhile this Churchill guy got married to one Bimbo Coker in 2012 in Sango Otta, Ogun state.