Nigerian comedian and media personality, Freedom Okpetoritse Atsepoyi better known as Mr Jollof has called out singer, Oniyide Azeez better knon as Zinoleesky over a breach of contract.
Mr Jollof took to his Twitter page to call out the singer. He shared a video of himself slamming the Zenoleesky who according to him failed to perform at an event after paying him a whopping sum of five million Naira. The former also noted that the latter only graced the event with his presence and nothing.
Extract from Mr Jollof’s video
“Anything wey you carry for back Zinoleesky ennh just stop amYou dey hear me? Anything wey you dey believe say na my 5 million you wan carry go. Abi you never check my record you never check my name for Google.
“This Zino you never check am them never tell you who be Jollof? Abi because I quiet for one year Una feel say that coat I loss am . Just talk as e wan be…I go* you for ground nothing go sup. No be say you go kon dey talk, nothing go supSome say ennh shebi Una sign agreement, I don’t need to sign agreement, my money dey their account , simple and short. Abi any picture show say you hold mic?
“I no say make you ….I even see say I even dey hear say é be like say you hold something wey be like weed I no even know how the bouncer take allow you enter there sef, but I no wan believe say the substance wey dey inside na weed. You wan smoke weed and casmigua as you small. No just try…as I dey tell you so no just try me. Hmm…mtcheeew…nobody gimme money o! “Yes, Na my money, so all that one wey…I fit dash you the money. If na say you get sense ennh you for send me message quick.
“Everybody just dey act professional you small Zinoleesky first wetin be your degree for school ? You no even know me sef. You just call me …you no ask for the organizer of the event.
“You just dey pump…dey pump, you know wetin e be to count five million give you? You never even sing your …firstFor your mind you don come finish. Who know you?
“You think say you be star? Them know me pass you. Everybody wey come there na me o, you think say na because of you?If I wan do concert I go go call Burna boy or Wizkid. Everybody wey come Arrow park.
“Na because of me no be because of youSo no go dey pump say because them give you 5 million, so na me pay you, I get money pass you I employed you and you didn’t do your job.
“Enh if you carry court put for front I go carry army put for front so between your court and Nigerian Army I go know who get power pass”.
Mr Jollof called out controversial blogger, Gistlover
Kemi Filani recalls that Mr Jollof called out controvercial blogger known as Gistlover over Apostle Johnson Suleman’s alleged sexual scandal.
According to the comedian, the sum of N10m was paid to the blogger to shut down the pastor’s sex scandal but Gistlover collected the money and still went on to blackmail the clergyman.
Angered by this, Mr Jollof slammed the blogger and gave him a seven days ultimatum to refund the money, vowing to expose him with evidence of all the payments he has received as bribe.
He also urged anyone who has paid the blogger in the past over their dirty pasts, to speak out so that they can bring down the blogger together.
He spoke at length through a video which he captioned: ‘Gist Lover na Bandit for social media !!! Abeg refund the 10million them pay you Abeg because you crop out the place when you say you no Dey refund !!! So we know your next move Abeg because we all go open our yansh like