Read the OAP’s reaction as shared by below:
Breaking: Redeemed group CEO resigns…. with a nice retirement package ?
——————————–
I don buy popcorn dey watch church drama unfold. Be like say my bible
get problem I no fit find where Jesus retire, una fit help me find am?
If not help me look for where Paul
or Matthew or David retire abeg…. ?